Things I Know Lyrics – Runtown: Presenting the lyrics of the song “Things I Know” sung by Runtown.
Things I Know Lyrics – Runtown
Baby do that
Steady trying, dem are trying to kill my vibe
I no getti time for no fucking parasite
I just want liquor and a likkle bit of ice
Money and my peace I never compromise
Me know say talk is cheaper
When you see me them attention seeker
XXL the girls dem ah ginger
My baby you for signal me make I know
Baby you for ginger me make I know
Feel it coming close
Ehn, I can feel it coming closer ehnE be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turnBaby do that
It’s the way she move body oo
Na the way she ju ibadi
Baby do that
It’s the way she move body oo
Baby softly move bodySee the way I’m feeling right now is a vibe say no money can buy
It should have been a crime way she whine fit to kill mankind
Hmm, hmm
Why you do that, tell me why she do that?
You should see the way she dey do the rumba
You should see the way her body dey maneuver
Wetin she give me chop I don’t know
Know say I pull up when she wants ooh oh ohE be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the thing I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turnE be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the thing I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turnIt’s the way she move body oo
Na the way she ju Ibadi
It’s the way she move body oo
Baby softly move body
Baby do that
Runtown – Things I Know Song Details
Song: Things I Know
Singer: Runtown